Email 142 |
< previous next > index |
Jonnathan Tadobe is feeling bad and offers 50% back
From: jonnathantadobe
To: xtosamba_ci
Date: Fri 12/12/2003 07:27
Subject: Business
Brother, how u dey?
I realy been de feel bad over our once true brotherhood, honestly from my heart I am
your man for life, anything that will bring progress for u I will do wityhout
thinking twice!! I don make some guymen angry and I hear na dey wan hole me and beat
me die, I catch afraid am.
Bro, I dey propose we kill and divide 50:50 money ur maga don drop before, you must
forgive me what I don dey and abeg u still put me in ur schedule
Abeg una forgive me and my Bro God will bless u imensly for helping out your friend
in need abeg you in Jesus name
God bless you cheers,
Ur brother
Jonnathan Tadobe (call me Michael)
< previous next > index |